AMEBO FOR PIDGIN ENGLISH
Saturday, 23 March 2013
NIGERIA 1-1 KENYA
Naija super eagles play draw with Kenya for u.j esuene stadium for calabar. Kenya first score for 36mins from F.Kahata before Nigeria equalize for 90mins from Odumadi. At least the cause wey dem they cause themselves for twitter go stop.
No comments:
Post a Comment
Newer Post
Older Post
Home
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment